The very girls you intend to " chop and pass" are the ones that take the relationship very serious thereby making you look like a bad person when you finally leave meanwhile in the real sense you're not even that bad.
Na because of days like this your babe get people like us
Na me press money wey she use buy you that singlet and boxer
Angels for heaven sef dey laugh you.
She don dey my side to pay for her sins sha
Na because of days like this your babe get people like us
Na me press money wey she use buy you that singlet and boxer
Angels for heaven sef dey laugh you.
She don dey my side to pay for her sins sha